Joshualoaded Profile

 



Labels


advert banner

Friday 27 August 2021

LYRICS: Leke Lee – Born Winner


AD:-Please Grow, Visit Our Blog Channel and start earning up to N500 Daily ( Joshualoaded.com.ng )


Nigerian singer and songwriter, Ogunniyi Adeleke, known as Leke Lee, releases the lyrics of his first official single for the year 2021, tagged “Born Winner“

The talented hitmaker drops the Afro Pop tune after the successful release of his smashing hit song Eyes Prince which is still popping on a lot of playlists.

LYRICS

[Intro]

its Nollygriffin the beat beast

Pemin Leke

yewo

no be say i dey joke oh yeah yeah yeah

[Chorus]

Ama born winner me not loser

every chance wey me see me take am

me no loose guard i too ginger

for the things wey me dey see dem no see am

Ama born winner me not loser

every chance wey me see me take am

me no loose guard i too ginger

for the things wey me dey see dem no see am

You no give me good energy no near me

aimoye igba toti se i dont care me

modupe lowo olohun won tin femi

awon ibi toti kowa tele won tin kemi

You no give me good energy no near me

aimoye igba toti se i dont care me

modupe lowo olohun won tin femi

awon ibi toti kowa tele won tin kemi

Up all night we dey work everyday na

if no be money we go dey talk that one later

like a mad man am all about the paper

mafi tie kobami no put me for your danger

Up all night we dey work everyday na

if no be money we go dey talk that one later

like a mad man am all about the paper

mafi tie kobami no put me for your danger

[Verse 1]

An ungrateful is a great fool

everything you do for me Lord i am thankful

for the fact that i am still breathing i dey thank you

Jehova dey my side mio fo gan

miole fo gan miole fo gan

awon eni ibi fe kin fo but i stand tall

awon eni ibi fe kin dull but i stay sharp

toba tell me no go there but i no hear

[Chorus]

Ama born winner me not loser

every chance wey me see me take am

me no loose guard i too ginger

for the things wey me dey see dem no see am

Ama born winner me not loser

every chance wey me see me take am

me no loose guard i too ginger

for the things wey me dey see dem no see am

You no give me good energy no near me

aimoye igba toti se i dont care me

modupe lowo olohun won tin femi

awon ibi toti kowa tele won tin kemi

You no give me good energy no near me

aimoye igba toti se i dont care me

modupe lowo olohun won tin femi

awon ibi toti kowa tele won tin kemi

Up all night we dey work everyday na

if no be money we go dey talk that one later

like a mad man am all about the paper

mafi tie kobami no put me for your danger

Up all night we dey work everyday na

if no be money we go dey talk that one later

like a mad man am all about the paper

mafi tie kobami no put me for your danger

[Verse 2]

An ungrateful is a great fool

everything you do for me Lord I am thankful

for the fact that I am still breathing i dey thank you

Jehova dey my side mio fo gan

miole fo gan miole fo gan

awon eni ibi fe kin fo but I stand tall

awon eni ibi fe kin dull but I stay sharp

toba tell me no go there but I no hear

Listen Below:-


JLAds2

No comments:

Post a Comment


WELCOME TO JOSHUALOADED BLOG
-------------------------
Please Take Note Of Our comment policy Below 👇👇👇

👉 Hi, Your feedback is very important to us.

👉 Please Do not post spam comments, it will be immediately removed upon our review.

👉 Please Avoid including website URLs in your comments.

Recent Post

Reliable Web Hosting in Nigeria by DomainKing.NG
Ads3:

Copyright © 2023. Welcome to Joshualoaded Blog - All Rights Reserved
Proudly Designed By Joshualoaded Media