Joshualoaded Profile

 



Labels


advert banner

Friday 30 April 2021

[Lyrics] Adekunle Gold – It Is What It Is


AD:-Please Grow, Visit Our Blog Channel and start earning up to N500 Daily ( Joshualoaded.com.ng )


 

Afrobeat artiste, Adekunle Gold has just released his anticipated single titled ”It Is What It Is”.

Check out the Song below in case you haven’t download it yet and sing along with the Lyrics.



LYRICS

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
Ife no be money
Do not disturb me please

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Money no dey bring happiness o
Na when I get money realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you

lf e go cost my peace
Den I go take my leave
if e no be money
Do not disturb me please

If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
Ife no be money
Do not disturb me please

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

It is what it is
It is what it is

The End!!!

JLAds2

No comments:

Post a Comment


WELCOME TO JOSHUALOADED BLOG
-------------------------
Please Take Note Of Our comment policy Below 👇👇👇

👉 Hi, Your feedback is very important to us.

👉 Please Do not post spam comments, it will be immediately removed upon our review.

👉 Please Avoid including website URLs in your comments.

Recent Post

Reliable Web Hosting in Nigeria by DomainKing.NG
Ads3:

Copyright © 2023. Welcome to Joshualoaded Blog - All Rights Reserved
Proudly Designed By Joshualoaded Media